Verse 1
Freetown go Bo, Makeni go, Kono and Kenema
Arsenal Sierra Leone, na wan big famili ya
To all di fans na Salone and abroad
Una support na di fire, mek di red flag broad
2025 wi stand togeda, strong and proud
Na joy en pain, wi still dey shout loud
Red an white forever, tru high en low
Dis love for Arsenal, na so e go
Chorus
Tenki, tenki, Arsenal famili
From Salone go abroad, wi dey stand na unity
Wan love, wan heart, wan destiny
Best wish for 2026, better days wi go see
Verse 2
Big salute to di leaders wey dey show di road
Chairman Philip Manoh Sesay, HUS PEE na di code
Deputy Chairman Hassan Priest, firm an true
Secretary John Michael Ford Kargbo, wi salute you
Constance Tetty, treasurer strong
Den hold di chapter tight all year long
National executive, una work no small
Wi appreciate every sacrifice una all
Chorus
Tenki, tenki, Arsenal famili
From Salone go abroad, wi dey stand with unity
Wan love, wan heart, wan destiny
Best wish for 2026, better days wi go see
Bridge (Tribute)
Saio an Fatima, Mr. Ibrahim Jalloh
An Alvin too, wi nor go ever forget una oh
Rest na peace, fallen Gooners, sleep fine
Una name dey ring anytime di red army shine
Verse 3
Tree planting dinner team, una do well
Kennedy Okezie, Jattu Bockarie, Sitta Sitta, big bell
Nicky Josalna, Esther Mans push am tru
Neneh, Kadiatu, Marian, wi see una too
Special praise to Margaret Massaquoi
From Bo you dey cam for every Arsenal joy
Admin desk strong, di backbone true
Daddy Kofuma, Chief Alimamy dey do
Zee Mama, Hanspower, Mr. Conteh Mr Bender, Mariama, Peter Rogers everyday
To Captain Smart an di football team
Na di pitch, una spirit dey always gleam
Chorus
Tenki, tenki, Arsenal famili
From Salone go abroad, wi dey timap na unity
Wan love, wan heart, wan destiny
Best wish for 2026, better days wi go see
Verse 4
Global ambassador Sarah Tucker stand tall
Rwanda festival, Uganda conference, she rep wi all
Zee Mama go Highbury boardroom side
Salone name don echo wide
Deputy Commissioner Richard Senessie, respect
John Ace an plenty oda, wi nor forget
To regional executives all na di land
West, North West, North, South, East, una hand na hand
Outro
Next year go better, na wetin wi believe
Arsenal Sierra Leone, na so wi dey live
Red till wi die, love till di end
Wi love una all, see una 2026, me friend
Final Chorus
Tenki, tenki, Arsenal famili
Forever togeda, na unity
Wan club, wan chapter, wan voice wi be
Arsenal Sierra Leone, dis love na eternity