Intro (Shout)
Eh eh eh!
God e good o!
Miracle pikin!
Verse
Daddy get accident,
Mummy pressure high.
Doctor dem say e don end,
But God say, “Dis pikin go live!”
Chorus
Yu cry, yu cry, life cam back,
Miracle pikin, na God e woke.
Small girl wit big-big God,
Philrian Miracle, praise di Lord!
Hook (Repeat x2)
Miracle! Miracle!
God e do am o!
Miracle! Miracle!
Philrian na God e yon o!
Bridge (Clap & Dance)
Clap you han, stamp you foot,
Thank God for life so sweet.
Jump small, dance small,
Miracle pikin don win!
Final Chorus
Yu cry, yu cry, life cam back,
Miracle pikin, na God e woke
Small girl wit big-big God,
Philrian Miracle, praise di Lord!
Bridge
Granpa Reverend Daniel in prayer, Granpa
SAM Sesay en Grandma Mukay wit care.
Uncle Harding, Uncle PD lek you,
Uncle Daniel en Mariam stand wit yu.
Uncle Jay, Reverend Abu en family,
Nephew Daniel, Neice Isata en Philippa happy.
Alfred Jr., Foday Yankay near,
Sista Rebecca full wit cheer.
Aunty Kapro, Aunty Sallay, Aunty Fatu pray,
Heaven on earth fo yu everyday.
Verse 3
From Daddy Philip en Mummy Marian heart,
Love bin deh ya from di very start.
Sista Philessie, Broda Besphil stand,
Miracle wey grow na God e hand..
Outro
Happy fourth birthday, sign from heaven,
Yu na miracle fo reason, God-given.
(Shout)
Happy birthday o!
Small girl, big God!
Miracle pikin!