Even though I do 99
one I No do na'em go Dey their mind
Them no Dey see say the boy Dey try
Humanbin no Dey satisfy
So make o leave my live
The way I wanna
Wait make I chop my rice
The way I wanna
No let my bp raise
cbeg Una
Just wanna smoke my weeds
cnd marijuana
Oh oh oh wo wo
For this journey me I don tay
I know when when them are real or them fake
I carry gun I carry Machete
To chase
Fake friends
I see Hyena Wearing dog face
See innocent Wey get two face
I never let them get in my way
Wo woh....
See I'm vigilant
My eyes only Dey for my success
I No get cnytime for their nonsense
I believe in Jehovah and my self
Woh...
cnd if you no Dey reason me
I swear my brother me I no reason you
I look into your face and say Goddamn you
Person Wey hold person e hold him self too
Woh woh woh woh
I see your face you looking surprised
cfter all the thing Una don try
Dey wonder how I carry survive
Oh no...
See my pillar as e tall tall tall
I Dey show working no be Chu chu chu
Mind my busy no talk talk
Before you get to me I don reach the top
See I'm vigilant
My eyes only Dey for my success
I No get cnytime for their nonsense
I believe in Jehovah and my self
Woh...
cnd if you no Dey reason me
I swear my brother me I no reason you
I look into your face and say Goddamn you
Person Wey hold person e hold him self too
Woh woh woh woh