Rikky's Grains Haven Enterprise na the best oh oh na the best Grains plug eh eh.
if na ogbonge 9ja rice e dey .
if na better beans e dey weevils no dey am at all.
if na onion wey dry e dey .
hotter than fire dry pepper sef e dey .
anything and everything foodstuff Rikky's your surest and legit plug. Who is your legit plug Rikky !!!
I say who is your surest plug Rikky!!!
na kano State we dey Na kano State we dey ooo.