make money anywhere I land (Ireland )
you see my capital still Dublin ( Doubling)
told this shawty
I'm a 10 over 10
now she wanna be my maths teacher
add up and multiply
with her head everyday she gets better
she go crazy for the figures
men I'm still crazy for her figure
picture perfect we go need action
make we make a movie
you go see traction
I give am full balance
she no need fraction
she say she don manya
she go need back shots
on back shots
bar de for mansion
(chorus)
had to call 2 other girls
2 much money
I no fit bother dance
2 other girls, pour shots
abeg who order beer ?
no fear dem go fit still call
few other girls
I wanna be a big flexer
make e get better
make I no mental
no wan show myself
but I too de shine
no fit see my face
cuase my shoe the shine
this one na God's design
no be made in china
my star go de shine
like person wey score for finals
me na goal getter
make e get better
so I fit the ball enter
for my opps Center.
lol