TMP on this one
Hmmmmmm
From Lagos down to Jos
From PH to Kano
I don waka, I no rest
Looking for that one I go call my own
Dem say love dey sweet
But na you come make me believe
Your smile dey heal like miracle
Your love dey make me feel invincible
[Chorus]
I have searched the world...
Have seen it all
I have done it all
Have seen it allllll but....
I never seen a girl like you wu...
Like you wuooo
Like you wuooo
[Verse 2]
You be blessing wey no dey finish
Na your love I dey cherish
Even for rain or for sun
I go stand by you, my one-in-one
Your beauty na natural
Your heart dey pure like gold
If na story, you be classic
Forever sweet, you no go old
[Chorus]
I have searched the world...
Have seen it all
I have done it all
Have seen it allllll but....
I never seen a girl like you wu...
Like you wuooo
Like you wuooo
[Bridge]
No dey doubt me baby
Na you dey run my mind daily
This love e no be maybe
You complete me, truly
[Chorus – Repeat & Fade Out]
I have searched the world...
Have seen it all
I have done it all
Have seen it allllll but....
I never seen a girl like you wu...
Like you wuooo
Like you wuooo...