Dis na a special wan for me baby Hawanatu Theo
Hawanatu, you na the melody inside me music
Inside you eyes dem, me heart fen am strong
Lek the stars dem way dey light the Salone net
With you, me love, everything dey okay
You touches dem dey set a burning fire na me heart
With every kiss, me soul desire
More of you, more of this love
Hawanatu, comot from heavens above
Na the hills dem of moeba, or by the sea
With you, you love, na dey ar want 4 dey forever
You na me haven, me true partner
Hawanatu, ar golove you, through and through
Lek the morning san, you dey light mi day
With you, every moment na a loving way
We dey dance under palm trees dem, hand in hand
Na you love, Hawanatu, ar go forever stand
na the rhythm of Kabeleo, we love dey beat
With every breath, me love for you e so complete
You na me padi,
me confidante,
me all
Hawanatu, with you, ar go tinap straight lek letter eye