Water no get e enemy
Till fall for Osimiri
I no no why them dey eavy me
I no get nothing but them still wan killing me
Oluwa abeg save me from this friend enemies
Them go say them love you
When e set them go ghost on you
No real love again
Many snitcher in the game
This life na game of tears
So I be one my soldier
I carry my cross, family for my shoulder
if no get money them go use you my brother
Nobody send your father
Hustle go harder oooh oh aaah
Aah see poor man pikin dey suffer walia
I come from the gutter my guy
The stongle is real
Steady smile for my face
If you ask, I go say I'm fine
But bro na lie na die I dey die
Heavenly father hear me bless me
I no rush I dey wait on you
No matter the pain I dey vision the gain
I come from Edo Benin state you know
Them Wan no where I go
I Don land for Lagos
Ikorodu to ikeja
So I be one my soldier
I carry my cross, family for my shoulder
if no get money them go use you my brother
Nobody send your father
Hustle go harder oooh