[ distant Saxophone melody]
Hmm... Hmm... Hmm ... Bahba;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
Everything you do;
E correct ooo;
[Light Cello Interlude]
[Verse 1]
[Male Solo]
Bahba, wey dey keep me;
Lover of my soul;
How I fit blame you,
My mates dem many for grave;
But I dey here o o o.
[Pre-Chorus]
Why I dey special, I no know o;
You dey hold me jeh-jeh-jeh,
for hand o;
Chei, Bahba JESUS, na you o;
Na You dey hold me jeh-jeh-jeh, for hand o;
[Female Solo]
Hmm... Hmm... Hmm ... Bahba;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
[African Drums Interlude]
[Chorus]
Hmm... Hmm... Hmm ... Baba;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo.
[Verse]
I dey thank you for wetin I see,
Whatabout the thousands,
wey I no know rah-rah;
and hundreds of thousands
wey you save me from;
[Pre-Chorus]
Why I dey special, I no know o;
You dey hold me jeh-jeh-jeh, for hand o;
Chei, Bahba JESUS, na you o;
Na You dey hold me jeh-jeh-jeh, for hand o.
[Chorus]
Hmm... Hmm... Hmm ... Baba;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo.
[Cello, Viola Interlude]
[Pre-Chorus]
Why I dey special, I no know o;
You dey hold me jeh-jeh-jeh, for hand o;
Chei, Bahba JESUS, na you o;
Na You dey hold me jeh-jeh-jeh, for hand o;
[Question]
Chei;
Who no follow JESUS
[Response]
No get hope!
I swear,
He no get hope!
He no get hope!
[Male part]
Hmm... Hmm... Hmm ... Baba;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
[Question]
Chei;
Who no follow JESUS
[Response]
No get hope!
I swear,
He no get hope!
He no get hope!
[Chorus]
Hmm... Hmm... Hmm ... Bahba;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo;
Everything you do;
E correct ooo;
E correct ooo.
[Interlude]