Early in d morning wen I wake up o
When I wake up o
Owo ni mojiri(2x) echo
And I thank God for I dey 2day
And I thank God for I go dey 2morrow
No doubt me if I pray to God
Jah Jehovah take away my sorrow
Eeh eeh eeh
Me and my guys oo
Na money we dey find oo..
And u know sey God go bless me
Na God's timing
Me wey no get problem
Oluwa shower me with blessings
Ooooooo