(Verse 1)
You’re my type,
Love how your dress fits so tight, (so tight, oooh)
The girl wey everybody dey chase, yeah (dey chase, oooh)
But me i just Dey stay on your case, (for your case oooh)
Must be fate,
To meet you here on this day, (this day, my love)
You dey hypnotize me like a spell, yeah
Who are you? Wanna know you well (know you well, oh-oh)
(Pre-Chorus:)
Girl, you too fine, oh, so pretty (so fine, my baby)
The way you got me feeling, no kidding (no kidding)
For you my heart is beatin, Sahtee
Wan to make you my pikin mommy,
Feel up on me, girl, come closer (come closer, my love)
You go feel my love, no joker (no be joke)
Nothing I no go do, my honey
Just to call you my only, (my only, ooh)
(Chorus:)
Sahtee, you dey blow my mind, oh-oh
Your love dey make me high, oh-oh (so high, my baby)
Na you wey I want, my baby, no lie (no lie, ooh-ooh)
Forever you and I, oh-oh
Sahtee, you dey blow my mind, oh-oh (blow my mind, woo)
Your body set me on fire, oh-oh
My heart dey call you, my only desire
Na you be my forever, oh-oh (forever, oh-oh)
(Verse 2:)
No go waste your time, my girl
Wan make you my baby, my world (my world, ooh)
Travel round the world, you my pearl
Swear I go love you, that’s my word (that’s my word, ooh)
I know your scared, ex made your heart weary (so weary, oh-oh)
But I no go play you say like be Johnny (Johnny, ooh)
Me, I no fit do you sorry
You too sweet, you pass garri
Tell me wetin you want me to do (what to do, yeah)
To prove my love for you is true
My heart dey beat, only for you (for you, my love)
Baby, you (baby, you, yeah)
Anything you want, I go do
My love for you no be fool
I’m just a fool for you, my boo (my boo)
(Pre-chorus:)
Girl, you too fine, oh, so pretty (so fine, my baby)
The way you got me feeling, no kidding (no kidding)
For you my heart is beatin, Sahtee (ooh-ooh)
Wan to make you my pikin mommy, oh