Gold
(singing Intro)
It's AfroKing yeah
Ah ah, my guy, see me now,
Money dey flow, I no fit slow down.
Ndakabata cash tisu ma big boys acho,
Diamonds, drip, ehn ehn, e be like aso.
(Verse 1)
Man no dey slack, abeg, move sharp,
Big bag, stack am high, make dem clap.
Baddies dey line up, say I be the plug,
Booty so big, she dey twerk on di plug,
Tichikanda mari like we don't give a fuck
Mari hombe tisu boyz dzetonaz.
[singing adlibs aaaaaaaahhhh ahhhhhh)]
(Pre-Chorus)
Ehn ehn, money long, na we dey run this town, [singing adlibs]
No cap, bank account dey make dem frown.
[singing adlibs "make dem frown"]
Haters dey look, vakatarisa shine,
Anything I want, e no fit waste my time.
(Chorus)
E be gold everywhere we touch,
Rollie on wrist, big house, we clutch. [singing Adlibs]
See me ride, G-wagon dey shine,
Steady winning, my baddie she fine.
Luxury life, na cruise we dey catch,
Bad girls, good vibes, dem no fit match.
(Verse 2)
See, life na gbas gbos, but I dey alright,
Champagne dey flow, Louis shades dey bright.
Kana ndanga ndakarara, ndakazomuka (When I was down, I woke up),
Ndakaita plan and i took what was mine.
Na so e go, every night na flex,
Money dey talk, who go check?
(Bridge)
See dem dey rush me, no dey dull,
Every level wey I rise, man dey ball.
Mari chete ndiyo inondibatsira (Money alone gives me strength),
Zvese zvangu zvinoita zvakazara ne Gold (Everything about me turns heads).
(Chorus)
E be gold everywhere we touch,
Rollie on wrist, big house, we clutch.
See me ride, G-wagon dey shine,
Steady winning, all my moves divine.
(Outro)
[melodic adlibs]
Hupenyu hunonaka kana uri pamusoro (Life is sweet when you're on top),
Luxury my way, na cruise we dey chop-o.
From the trenches to top, story sweet,
Na gold life dey here, man don complete.
[repetative melodic adlibs "Gold standard takabata mari"]
(song slowly fades away)