Man just dey try
How he go be God done design
Ohun lodami he's gonna make me fine
If na person hin fit resign
Example po plenty
Salary enikan lelomi finra tea
Lo mumi torungbe lori apoti
Men dem mount age is just a thing
How he go be nobody knows
Do what you know and focus on your goals
Don't keep Malice it might be your boss
So you can touch the street your name in their mouth
Ending of life dey make mourn
If we don go no text or calls
Think before you do so you be post
As a good person when you gone
Aah otun dara bi ara
Osehun timofe nigba timio ask
Atun fidibomi oba ara
You don't need it that time it's written in a card
Aah otun dara bi ara
Osehun timofe nigba timio ask
Atun fidibomi oba ara
You don't need it that time it's written in a card
Magberemi kojami
Sore funmi oba ilahi
Enemy's want in their prison
Konida komo alaso wo ragi
How he go be nobody can tell
Ire topo wey den fit contept
When I see richest i feel so tempt
Emi nirekan kosi bose maje
How he go be nobody knows
Do what you know and focus on your goals
Don't keep Malice it might be your boss
So you can touch the street your name in their mouth
Ending of life dey make mourn
If we don go no text or calls
Think before you do so you be post
As a good person when you gone
Aah otun dara bi ara
Osehun timofe nigba timio ask
Atun fidibomi oba ara
You don't need it that time it's written in a card
Aah otun dara bi ara
Osehun timofe nigba timio ask
Atun fidibomi oba ara
You don't need it that time it's written