Everything you do to me dey burst my liver
Baby why you put me into sunny ge gal
Why why why
Cause I no fit dey focus even say I try
I told myself no matter the outcome, nothing last forever
Omo my liver, this kind thing wey u do to me I no fit just understand
My brain don sink I no fit try reason like say I be human being
U sef no fit try but I dey try keep things casual
But I no need you again, u don burst me in and out
(Liver)