(afro fusion bounce, powerful hook + pain → struggle → hope + Afro-Cuban + Nigerian vocal)
[Intro — piano + soft melodious sax enters]
(whispered, tired)
Laagz!…
(small exhale)
Oluwa… why?
How long person go dey fight invisible war…
…still dey smile for the world?
O ti rẹ̀ me…
…but I never stop.
(soft background chant, distant)
Ọlọ́run ṣàánú…
Má jẹ́ kí’n ṣubú…
[Hook — melodic, airy harmonies, guitar answers]
Mo ń sunkún ní korkor
Mo ń rẹ́rìn fún wọn
Nobody know wetin dey my chest
(Background :chant Heavy… heavy…)
Stone for heart, I no fit confess
Orí mi...
Ìmólẹ̀ mi..
Ogo mi, kò ní d'òkùnkùn o,
Ìràwọ̀ mi, kò ní sùn o,
Na one hand I dey pray make he show
One soul wey go say, “Let me help.”
[Verse 1 — trap bounce, short bars, sparse drums]
Pray for wins
Big plans.
No wings.
your dream too big—
E dey smell like pig
na wetin dem tell me.
Heart full.
Pocket lean.
Prayerful
Still unseen.
Fake “I’m good.”
To stay sane.
Smile outside.
Storm in brain.
[Pre-Hook — piano + sax cry]
shay mo ṣe wrong?…
Why road too long?…
I work smart.
I work hard.
Still no key.
Still no yard.
pain dey shout…
but gain stay quiet—
who go save me?
No go judge me
(Background chant:)
Àkókò mi ń bọ…
Àkókò mi ń bọ…
Ori mi .. Imole mi..
[Hook — fuller, layered harmonies]
Mo ń sunkún ní korkor
Mo ń rẹ́rìnn fún wọn
Na that (NBA) bag I dey pray for
Ori mi, kò ní sùn o,
Destiny no fit miss my address.
Na that one (wire) I dey wait for
[Verse 2 — harder, more aggressive, drums hit]
As I still dey crawl..
Pressure dey call…
I ask them for… up date..
But them keep dog .. “for gate”
dem think say
I lazy.
dem think say
I crazy.
But all I need— is
one right turn…
One right plug…
That right run…
One big hug….
One person to cut bread with,
“na boss.
no be person to mess with
[Bridge — everything drops, piano only, voice cracks]
(almost crying)
Sometimes…
…I shame for myself.
Cox ..
I’m Still searching.
Sometimes…
…I ask if tomorrow
fit forget person.
Sometimes…
…I laugh…
so I no break.
(quiet painful chuckle)
…heh.
(Background whisper:)
Máa jẹ́ kí n ṣubú…
Máa jẹ́ kí n ṣubú…
[Violin Solo]
[Final Hook — full drums + soaring saxophone]
Àkókò mi… ti dé.
I no fit stop.
I no fit fall.
Destiny dey call me.
Nobody know my pain today—
Tomorrow dem go know my name.
Light go show.
Pain go go.
the energy change, no be the same
Laagz…
If tomorrow hear me…
make e no pass me by.
One day…
this tears go mean something.
(saxophone carries out)
[Outro]