Sabi girl no dey too like talk
animals dey in human form
Padi man nobody like talk
But u must hustle if u wan chop
Ri no finish dey wan fight us
If them dey rush dem ni fit catchup
I no dey form say I too righteous
bo come they form say u too like us