(Intro)
Small body big bank
you already know Dee Jaxson
(verse 1)
I dedicate this song to my love
I promise you I will never leave you alone
We no go ever poor teal borrow loan
And if I make money I will never chop alone
Bad mind make dem leave us alone
And anything we do we can do all alone
Soldier go Barack remain the same
My love for you can never ever chang ooh....
owenete oowenete my love for you
Girl no be owenete
owenete owenete
My love for you girl
No be owenete
owenete......oooh owenete.....oooh
My love for you girl no be owenete
[Male Vocal]